You see this lady? Na God go bless her for me.. infact, next one Wey dey come na twins she go born. God bless her friend that also referred her to me. She too don refer PERSONS to me.. π
Anyways, na the issue of complex septated cyst carry her waka come meet me, this thing don suffer her well well. Used English medicine, no way. ❌
Used herbs for different vendors, go no go, come no come.
Until her friend come say make she contact me. And she did!!
During that time, I lost our conversation as soon as I upgraded my phone. I nor know say o no BACKUP MY WHATSAPP NA SO ALL OUR CONVERSATION LOST..‼️
As a good person, she come forward everything to me.. na dem be this soo.. I just want let una know how we take start and how we take end..
NA REAL BETTER PERSON, I TOO LOVE MY GOD. Always blessing me with nice customers. πΈ❤️
SC plenty o , but I just wan post the important ones π Ύ️If herbs dey work, na once u go take know say this person know Wetin he or she dey do πAnd VDL KNOW HER ONIONS, I no put water for Mouth talk am.
Surgery ke? Wey herbs Wey baba God bless us with never finish. πΌπ·We thank God for the journey so far π€°Thanks my beautiful IYIOMOMO
(LAST PICTURE)
See beauty overdose na ☘️ GOD IS GREAT!! Congratulations once again my sister ππΈ