ANOTHER PREGNANCY REVIEW DON LAND FOR MY DOORSTEP.
Issues treated are👇
HORMONAL IMBALANCE
STAPH
CANDIDIASIS
At first, nothing came out,, her type of body is the strong type. E get some people Wey get strong body, nothing dem go use dey ever dey work for them. But u see our herbs, no matter how strong your body is, just leave am for us🫚
🥰 we know Wetin we need to do 💯Consecutively, lotta horrible toxins began to come out. Her body. See Wetin pass am 😂Cervical mucus come finally show face, this was the beginning of greater things. If u see herbs, Wey dey work na once you go know. 🍃🌸. No be person go tell you or convince you sef. Jenny baby, don first do 3 fibroids treatment for my hand, so no be today she know say We are equal to the task 🌸
🤰The pearl enter ovaries go do e work, then e come-come back with better result 💃Jennifer 1: staph, candidiasis and hormonal imbalance 0. Over happiness Naim dey do me since Wednesday 🥰🤰
🤰make una help me congratulate her , and I pray God also surprises you next with positive pregnancy test before the year ends amen 🙏
For enquiries contact us 👇👇
FB: Veeyoni Fertility Herbs
IG: Veeyoni_detox
WhatsApp & Tell: +234 907 432 6670
No comments:
Post a Comment