E dey pain me say IG and FB no dey let me post my customers ovulation review. ❤
Anyways, hear from my customer mouth, who never use my products dey miss true true🥰
Make una give us chance Abeg 🌺
EVEN CLOMID NO FIT BRING AM COME OUT LIKE THis, AND SOME PEOPLE SAY HERBS NO DEY WORK, come and try my own make u see say, as dem dey drink water, no be so dem dey drink pepper soup 😍 If your ovulation mucus no transparent like this, then you never dey ovulate be that ❌
No comments:
Post a Comment