Tubal Blockage, Adhesion, Fibroids, Pcos, Hormonal Imbalance.





 

Shebi UNA Don hear from the horses mouth? No long story, because she don help me write caption already.. if not, i for don Dey write epistle so that I go carry UNA along from genesis. 

BFP. E clear and e show. God is great !!! Let me remind u what her issues were. 1. She had 2 fibroid 
2. Pcos on both ovaries. 
3. ⁠Bilateral tubal blockage and adhesion
4. ⁠then hormonal imbalance.
 Our treatment lasted for 7 months. She was in Nigeria when she started it, then completed it in USA πŸ‡ΊπŸ‡Έ. American baby loading..  very soon veeyoni babies go be 7 wey Dey  USA πŸ’•πŸŒΉ


For this life, follow who know road o, follow who know road make u no miss road. πŸ’❤🌼

No comments:

Post a Comment